Download Blingz App

Næste

Brain jotter full Chicken :::::: (the light at the end of the tunnel dem don cut ham)

0 Visninger· 02/11/25
wisdom
wisdom
Abonnenter
0
I

Brain Jotter dropping mad flows.....




Sponsored:
Get fast and affordable internet from our sponsors. I get a direct commission when you buy.

WhatsApp orders only.
phone number on WhatsApp: +234 (0) 703 082 8796
That's 07030828796

Link to buy:
https://wa.me/c/2347030828796





#viral #brainjotter #music #trending #afropop #nasboi #comedy #comedymusic #lyrics
subscribe and turn on notifications







Wetin dey worry this one?
Which wan be true love is not about physical appearance it's of the heart?

Wetin concern me and your papa heart?
Shey your heart dey shake ni?
Abi your heart wan dey romantic?

Oga gettat wetin dey do this one?

Aboy! Normal!
Aboy! Dembede!
Aboy! Normal!
Aboy! De....

Wetin dey do this one?
Which wan be you don't have s** on the first date?
Shey you no chop Shawarma on the first date?
Oga off pant for me jooor...
Wetin dey do this one?

Dem never marry you, you dey call me side chick! Weldone! Full chicken!

E no get yansh e dey form bad bitch...
Normal!
Witch!

The light at the end of the tunnel dem don cut ham

Horse for coat of ham dem don sell ham
I promise to stand by you e don sit down

Man wey dey pursue e dreams dem don catch ham

Bad gang studios on the wheels of steel! Normal!


Normal....

_(No even call that name)_

_(So which name should we call?)_

Normal....



Dem never marry you, you dey call me side chick! Weldone! Full chicken!

E no get yansh e dey form bad bitch...
Normal!
Witch!

The light at the end of the tunnel dem don cut ham

Horse for coat of ham dem don sell ham
I promise to stand by you e don sit down

Man wey dey pursue e dreams dem don catch ham

Aboy! Normal!
Aboy! Dembede!
Aboy! Normal!
Aboy! Dembede!
Aboy! Normal!

Aboy! Dembede!
Aboy! Normal!
Aboy! De....

Wetin dey worry this one?

E no get yansh e dey form bad bitch
Weldone! Full chicken

I promise to stand by you
E don sitdown
Bad gang studio on the wheels of steel!
Normal!

Vis mere

 0 Kommentarer sort   Sorter efter


Næste